Me nor go die oo, me nor go die oooo lailai
Baby me nor go die oo, me nor go die 0o
I nor go die for wetin i see for life
Me nor go die oo lailai
If you want to go, you can go
If you want to stay, you can stay
Bad time dont last forever
(It will not last forever)
Bad time come and go
Nothing stay forever
Bad time come and go
Nothing stay forever
If you want to stay, you can stay
If you want to go, you can go
True friends never say goodbye
True friends follow you through every condition you go
Through in life
(Me nor go die 0o, me nor go die oo)
You think say me go die, i nor go die
You think say me go kapot
I nor go kapot
You think say i go kpeme, (i nor de kpeme)
Baby me nor go die oo, me nor go die
I nor fit die for wetin i see for life
I nor go die for wetin i see for life is come and go
Me nor go die ooo, me nor go die ooo lailai
No matter the condition
No matter the situation
Everything are coming to rescue you
No matter what you do
Me nor go die, you think say i go die
I nor go die
You think say i go kapot
I nor go kapot
You thin say i go kpemen
I nor de kpemen
I nor go die oo
I nor go die for wetin i see for life
Everything is come and go
Me nor go die oo lala lala
Person when they laugh
Them de laugh
Na him better pass who die
Person when they laugh is better pass person who don
Kpemen
Me nor go kpemen
Me nor go kapot
Me nor go die lala
I go stay kakaraka
I go stay forever