Video de: All Lyrics Davido » Pop Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: All 2025 Davido » Pop y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: All Lyrics Davido » Pop

Davido - All Lyrics


[Intro]
(Yo)
(Yo)
(Yo Rexxie pon this one)

[Verse 1]
I no go lie, girl, this feelin' so dope
Dey make me feel like I don dey kolo
Girl, if you give me heart
Me, I no go comot
Open your door to give me wetin, Odo?
Na only you go catch my shot oh
Dem say this things, e no go work oh
But, we go reach Paris, you go tell me Bonjour
They na part one, you go see the last two

[Chorus]
Kilode? (‘Ge-‘Ge)
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-‘ou)
You’re all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I rеquire)
For you (for you-‘ou)
(One)
(Yo)
[Post-Chorus]
Nibo? (nibo?)
‘Ge-‘Gе (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)

[Verse 2]
Ejiro, na you wey I go fuck 'til we age oh
Omo, this one no be luck, no be gain oh
Omo, wetin be your plan with my Ejiro?
Omo, my Ejiro
Nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Emi l'omo ton soh nigboro
Nigboro

[Chorus]
Kilode?
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-‘ou)
You’re all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I require)
For you (for you-‘ou)
(One)
(Yo)
[Post-Chorus]
Nibo? (nibo?)
‘Ge-‘Ge (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)

All » Davido Letras !!!

Videos de Davido

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.