Video de: Happy Day Lyrics Acetune » Afro Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Happy Day 2025 Acetune » Afro y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Happy Day Lyrics Acetune » Afro

Acetune - Happy Day Lyrics


[Intro]
[?]
Yemi Alade, mm
Yasso

[Verse 1]
My bobo don break my heart
E don play me like football
I don call the next bobo
I no send, oh
Omo, omo, my landlord don dey knock
E wan make I pack comot
I don waka go Lagos
I no send, oh

[Pre-Chorus]
I go dey bele full, bele full
Nothing you fit to, fit to do
I'm gonna be happy all day
Me no mind the jealousy, jealousy
Nothing wey you go fit to do
I'm gonna be happy all day

[Chorus]
I don't mind if I wake up with one thousand
And tomorrow na two billion
Still a happy day
For my mind I go still get two billion
But right now na ten thousand
Still a happy day
[Post-Chorus]
Whether today (Or today, oh)
Or tomorrow (Or na tomorrow)
We go jaiye (Go better)
We go dey outside (We go better)
Whether today (Or today)
Or tomorrow (Or na tomorrow)
Wе go jaiye (Go better)
Wе go dey outside (We go better)

[Verse 2]
I don't mind if e nepa no dey
My inverter go dey
I go still dey shine bright
Omo, I go hip-hop, hooray
I no dey worry my mind
I just wan live my life, oh
Omo, na my happiness consign me

[Pre-Chorus]
I go dey bele full, bele full
Nothing you fit to, fit to do
I'm gonna be happy all day
Me no mind the jealousy, jealousy
Nothing wey you go fit to do
I'm gonna be happy all day
[Chorus]
I don't mind if I wake up with one thousand
And tomorrow na two billion
Still a happy day
For my mind I go still get two billion
But right now na ten thousand
Still a happy day

[Post-Chorus]
Or na, na today (Whether today)
Or na, na tomorrow (Or tomorrow)
We go dey jaiye (We go jaiye)
Ah (We go they outside), we go they outside
Whether today (Or na, na today)
Or tomorrow (Or na, na tomorrow)
We go jaiye (Ah)
We go they outside (Yeah, oh)

Happy Day » Acetune Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.