Video de: Chop Life Lyrics Ceeza Milli » Afro Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Chop Life 2025 Ceeza Milli » Afro y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Chop Life Lyrics Ceeza Milli » Afro

Ceeza Milli - Chop Life Lyrics


Gangstar ridden
Milliana

Gucci down to my feet
Yeh yeh yeah

Gucci down to my feet
Bad boy milli yeah
Dem know who I be
Yeh
Everyday na holiday o
Na why me I dey gawulekpa
Cos d money dey o
Oh no
That’s why dey hating on me
I Don seen so much jealousy
Yeah
But Me I no dey look uche face o
Wetin dey my mind na only
Where d money dey so
Yeah yeah

This life I go chop am
Yeah
No time to dey check time
Yeah
Na men dey dem go run am
Yeah
We don’t stop
We go all night
Yeah
No be say na me do pass
But I don’t like what I don’t like
Yeah
If you f*ck up omo na distance
Ooo na distance oo

Me I wan dey shayo oo
Shayo
Cos I no know tomorrow
you see my lead oya follow
Make I wash away your sorrow
shayo oo
Shayo
Cos I no know tomorrow
you see my lead oya follow
Make I wash away your sorrow

U see my drip is foreign
Ahn Ahn
Everything I do is foreign
Ahn Ahn
Omotena Whine for d money
U know say me I wan touch ur body
Ye
Oti kpe tan wa mi
So Tell me why u acting funny Yeah
U no fit deny sey d Boi too Sabi
If u no know make u ask somebody oo
Yeah yeah

This life I go chop am
Yeah
No time to dey check time
Yeah
Na men dey dem go run am
Yeah
We don’t stop
We go all night
Yeah
No be say na me do pass
But I don’t like what I don’t like
Yeah
If u f*ck up omo na distance
Omo na distance oo

Me I wan dey shayo oo
Shayo
Cos I no know tomorrow
U see my lead oya follow
Take and wash away ur sorrow
shayo oo
Shayo
Cos I no know tomorrow
U see my lead oya follow
Take and wash away ur sorrow

Ma Jaiiye mi Je je je
Je je je
Jaiye mi
shan pelele
Ke le le
Ma lon ja kpelele
Oh yeah
Shan pele le
Kelele kololo kpelele
Oya ja kpelele
Oh yeah yeah yeah

Oh oh ooo oh

Ceeza Milliana say
Badman dey here so

Chop Life » Ceeza Milli Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.