Video de: Ameno Amapiano You Wanna Bamba David Guetta Extended Mix Lyrics Goya Menor » Afro Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Ameno Amapiano You Wanna Bamba David Guetta Extended Mix 2025 Goya Menor » Afro y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Ameno Amapiano You Wanna Bamba David Guetta Extended Mix Lyrics Goya Menor » Afro

Goya Menor - Ameno Amapiano You Wanna Bamba David Guetta Extended Mix Lyrics


Hey ah
Goya Menór
Ameno
Okhiante kpe khere
Dj give me naya ku khere
Let me tell them how the thing goes
How the thing goes

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
You wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?

Alright
Take it easy
Take it easy
And explain to me how it went

This one nor be zobo nor be can juice
Go school you go school go dey pem tools
And now the parameter set, you wan Dey form jew
See even your papa nor fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
Men all the n***** don dey find you
Because that n**** wey you play Omo e don kpuff
Oboy e don kpuff
Eh ah
Common let’s go

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
You wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?

Because you made to the top throne
Let me see what my God father can do
Cos he’s the father to the fatherless
And the mother to the motherless
And nothing no one can do
But promise not to fight again
Not to do anything that will hurt again
Cos if you do, Na him be say you don gog again
And na that time you go run again
I swear Ah

Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
You wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?
Ah
Eh

Ameno Amapiano You Wanna Bamba David Guetta Extended Mix » Goya Menor Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.