Video de: Dont Let Me Down Lyrics Marvel » Afro Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Dont Let Me Down 2025 Marvel » Afro y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Dont Let Me Down Lyrics Marvel » Afro

Marvel - Dont Let Me Down Lyrics


All these girls wanna take me away
But I swear them no go see my face
'Cause I know say na you be the one wey I want dey see on top of my bed
Even if dem turn giveaway
Oh mama go still run away
'Cause I know say na you be the one wey dey cool the fire on top of my head oh
What am I trying to say
If you leave me na craze
I no fit concentrate
Without you in my space
Many guys for your page
As if na giveaway
I just want see your face come hypnotize me

Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Don't let me down onome

Daughter of Jezebel
Make you love me as I dey
I don't see hell on earth
Please don't maximize my pain
No let my love fall oh
Make me look like a fool
Reason for existing
I can make your heart my room
So if I come your way
Make you no run away
I just want see your face
Come hypnotize me

Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Don't let me down, ooh, ahh

Dont Let Me Down » Marvel Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.