Video de: I Love Lagos Lyrics Olamide » Afro Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: I Love Lagos 2025 Olamide » Afro y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: I Love Lagos Lyrics Olamide » Afro

Olamide - I Love Lagos Lyrics


(eeh-eh .. Eko oo-oh)

"Pheelz, Mr Producer"

[Hook]
Oyinbo, Eko lo wa, oyinbo?
Oyinbo, why you speaking oyinbo?
Oyinbo, you dey Lagos, oyinbo o

[Chorus]
If I carry you go Banana, my guy
You go love Lagos o
(you go love Lagos oo .. eeh-eheh, you go love Lagos oo)
If I carry you go to Elegushi (eeh-eh)
You go love Lagos o
(you go love Lagos oo .. eeh-eheh, you go love Lagos oo)
If I carry you go Oniru, my guy (eeh-eh)
You go love Lagos o (you go love Lagos oo)
[Verse 1]
Sepe-sepe, see the Police
Governor Ambode, ko fo'shi
Helicopter lo n'fo l'oke
You cannot deny you no see
'mtchew' Erh! Father Keresi l'awon te'mi sha
Omo, won kere si, won-n le ba
K'o dun, k'o po, k'o pe l'awon te'mi sha
Itesi'waju Eko l'awon te'mi nwa
E never finish, Olopa don get new motor
E never finish, eyi te'ri yen o tii po to

[Hook]
Oyinbo, Eko lo wa, oyinbo?
Oyinbo, why you speaking oyinbo?
Oyinbo, you dey Lagos, oyinbo o

[Chorus]
If I carry you go Ikeja, my guy
You go love Lagos o
(you go love Lagos oo .. aah-eheh, you go love Lagos oo)
If I carry you go Badagry, my guy (ooh-oh)
You go love Lagos o
(you go love Lagos oo .. eeh-eheh, you go love Lagos oo)
If I carry you go to Lagos Island (ooh-oh)
You go love Lagos o (you go love Lagos oo)
[Verse 2]
Ee-le ja'bo, ee-le ti'ko, ee-le baje, No oh!
Central of Excellence le wa, in case you don’t know oh
Emi n'ja'ye, ni Malay'; ki n'ja'ye, ni Berlin
Mi ja'ye, kaaka-kiri; to ba su mi, maa lo'le
Riding through my city .. honour
Hustle in my city .. honour
Made it in my city .. honour
God bless, my city .. honour

[Hook]
Oyinbo, Eko lo wa, oyinbo?
Oyinbo, why you speaking oyinbo?
Oyinbo, you dey Lagos, oyinbo o

[Chorus]
If I carry you go Ikorodu, my guy
You go love Lagos o
(you go love Lagos oo .. aah-eheh, you go love Lagos oo)
If I carry you go to Epe, my guy (ooh-oh)
You go love Lagos o
(you go love Lagos oo .. eeh-eheh, you go love Lagos oo)
If I carry you go VGC (ooh-oh)
You go love Lagos o (you go love Lagos oo)

[Bridge] x2
Sepe-sepe, see the Police
Governor Ambode, ko fo'shi
(you go love Lagos oo .. aah-ahah, you go love Lagos oo)
Helicopter lo n'fo l'oke (ooh-oh)
You cannot deny you no see
(you go love Lagos oo .. eeh-eheh, you go love Lagos oo)
[Outro]
"See, nothing sweet pass {Eko oo}" x till fade
(You go love Lagos oo .. ahh-aheh, you go love Lagos oo
- aah-ahah)
(You go love Lagos oo .. eeh-eheh, you go love Lagos oo)

I Love Lagos » Olamide Letras !!!

Videos de Olamide

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.