Video de: Baddest Boy Lyrics Skiibii » Afro Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Baddest Boy 2025 Skiibii » Afro y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Baddest Boy Lyrics Skiibii » Afro

Skiibii - Baddest Boy Lyrics


"Baddest Boy" lyrics Skiibii Lyrics "Baddest Boy"

Oh-ah
Woah-woah-whoa, wah
Escala, ayy, yah-yah

Long time, long time
I dey mad over you
Took me long time to get over you (get over you)
Now, I don man up
Now, I don strong
Now, I get chicks wey dem dey for London
Now, I'm on chills
Now, I don know when I get the fine things
When I get the

Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah

Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki'gbe "mor'ogo"
Giddem, giddem, slow-slow

Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah

You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo (Magodo)
O ma ki'gbe "mor'ogo"
Giddem, giddem, slow-slow
Skiibii Mayana



Baddest Boy » Skiibii Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.