Video de: Wotowoto Seasoning Lyrics Odumodublvck » Alternativo Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Wotowoto Seasoning 2025 Odumodublvck » Alternativo y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Wotowoto Seasoning Lyrics Odumodublvck » Alternativo

Odumodublvck - Wotowoto Seasoning Lyrics


[Intro]
(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, who jonze, who jonze?
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Who jonzev?)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)

[Chorus]
This be my victim
Whip one, whip two, whip through, kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along with the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, who jonze? (Who jonze?) Sching him, wotowoto seasoning (Who jonze? Prra)

[Post-Chorus]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)

[Verse]
I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh)
Play me tiki-taka, we run the monkеy post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (Shе collect)
Pakuromo give am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky legg (Poo)
I shoot, e die, e turn to cadaver (Ayy)
The skeng, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but
[Chorus]
This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through, kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along with the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, who jonze? (Who jonze?) Sching him, wotowoto seasoning (Who jonze? Prra)

[Post-Chorus]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
(Woah)
Oya, oya, oya oh (Oya oh)

[Outro]
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Fire in my condo, Django (NATIVE)
Ayy-ayy-ayy, yeah
There is fire in her—

Wotowoto Seasoning » Odumodublvck Letras !!!

Videos de Odumodublvck

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.