Video de: Family Movement Lyrics Tilda » Champeta Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Family Movement 2025 Tilda » Champeta y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Family Movement Lyrics Tilda » Champeta

Tilda - Family Movement Lyrics


God don create women to be under men
So manpikin go be all and all for family yeyeye
Manpikin go marry woman
And them spend together as husband and wife
Eeh, family movement
But inside the family, husband get his own work to do
And wife get her own work
Person wey no do hin own fine
Nah in sabi, nah in sabi yeyeeye nah in sabi

If woman no chop, husband no dey happy
If they get pickin, pickin no chop, mother no chop
Father dey for balaba

Na Papa be governor for family
Papa I no go forget you
Thank you, thank you, thank you Papa
I dey remember you Papa ooo
Thank you for your help o Papa oo Papa

Mama you be caretaker
Na hin be say Family movement
Mama dey suffer and Papa dey suffer
Eeh, yyeye, aah, yeyee

When man dey suffer and Mama suffer
Them go bring up good pickin wey go look after the family

Mama dey keep house fine
Mama dey look me for belle
Mama dey give me wetin I want

So thank you papa and mama sweet people

Na Mama be caretaker for family
Mama I no forget you
Thank you, thank you, thank you, Mama
I dey remember you Mama
Thank you for your help, o Mama, oo Mama

Family Movement » Tilda Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.