Video de: Your Love Feat Moses Bliss Lyrics Chandler Moore » Cristiana Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Your Love Feat Moses Bliss 2025 Chandler Moore » Cristiana y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Your Love Feat Moses Bliss Lyrics Chandler Moore » Cristiana

Chandler Moore - Your Love Feat Moses Bliss Lyrics


I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently

This your love
It is all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

This your love
E bi all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

This your love (this your love)
Never seen your kind of love before (this your love o)
This is your love o (this your love)
(This your love o)

Everyday I'm seeing proof
Brand new mercies is something true
It don't change on what I do
You stay the same all way
Nothing can make you take your love from me

No one else deserves our praise
You go through for me on the hard days
Tell my story for one name
The only love that said
Nothing could ever separate
Separate me from

This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy igbakala m isi yeah ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

This your love
Is all I want
This, your grace
Is my warm embrace
Daddy igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

Ifunanya gi kacha mma
Oh, oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh, oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh, oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh, oh kacha mma
When I look around
All I see is your love

Oh, oh, oh
When I look around
All I see is your love
When I look around
All I see is your love

Your Love Feat Moses Bliss » Chandler Moore Letras !!!

Videos de Chandler Moore

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.