Video de: Oga Ade Ft Rehmahz Lyrics Protek Illasheva » Cristiana Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Oga Ade Ft Rehmahz 2025 Protek Illasheva » Cristiana y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Oga Ade Ft Rehmahz Lyrics Protek Illasheva » Cristiana

Protek Illasheva - Oga Ade Ft Rehmahz Lyrics


1 Oga Ade Lyrics[Intro]
Oga Ade
Spe spe spe
Fa ra we
Special

[Chorus]
Oga ade, all the blessings dey come my way
I no get time to fa ra we
Alubarika all my days

[Verse 1: Rehmahz]
If na blessings I dey get am all over
Pull up in your city e go run over
Praising all night wey no causy hangover
Do anyhow omo I go take over
I get grace wey no do me corny
Sweet vibes e dey be like honey
I get peace wey e pass money
I get stance if you gimme body
Blessings blessing shawa me
Jah jah jah dey run am
Who God don bless no man fit contest
Or na Yawa

[Saxophone Solo]
You might also like[Chorus]
Oga ade, all the blessings dey come my way
I no get time to fa ra we
Alubarika all my days

[Verse 2: Protek Illasheva]
Blessings and favours just dey follow up
Everything I touch just dey double up
I get emimimo ma lo fa ra we
And it's evident no need to shalaye
Chappie God's got me that's my confidence
Move with angelic entourage like am president
And deep within me is God's resident
No room for bad energy nor pestilence
Omo the only time I do the running man
It's on the dance floor when am grooving man
Cos all my battles are already won
Omo jesu ni mi and am a true son

[Saxophone Solo]

[Chorus]
Oga ade, all the blessings dey come my way
I no get time to fa ra we
Alubarika all my days

Oga Ade Ft Rehmahz » Protek Illasheva Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.