Video de: Miracle Lyrics Yg » Hip Hop Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Miracle 2025 Yg » Hip Hop y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Miracle Lyrics Yg » Hip Hop

Yg - Miracle Lyrics


Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
T’ani baba re l’eko
Awa, sawa? Awa, sawa? (Miracle)
Baba, dara, ara, t’oda (miracle)
Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
T’ani baba re l’eko
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
For my people from Ajegunle to VGC (VGC)
All my people wey know me since (know me since)
You go know say na God wey dey use me
You go know say na God be the music
You go know say na God wey dey make my people hear my jam one timе and loose it
Dem dey see it coming now (miraclе)
Now the money coming now (miracle)
If you try to stop it now (miracle)
T’ani fada baba re l’eko
Dem dey see it coming now (miracle)
Now the money coming now (miracle)
If you try to stop it now (miracle)
T’ani fada baba re l’eko
Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
T’ani baba re l’eko
Awa, sawa? Awa, sawa? (Miracle)
Baba, dara, ara, t’oda (miracle)
Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
T’ani baba re l’eko
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Oluwa lo gbemi de bi giga ti mo wa
Sebi oluwa lo se, sebi no be baba wa
Bo’nse rin sale lomo oh, bose goke dem no know
Bo’nse rin sale lomo oh, bose goke dem no know
Dem dey see it coming now (miracle)
Now the money coming now (miracle)
If you try to stop it now (miracle)
T’ani fada baba re l’eko
Dem dey see it coming now (miracle)
Now the money coming now (miracle)
If you try to stop it now (miracle)
T’ani fada baba re l’eko
Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
T’ani baba re l’eko
Awa, sawa? Awa, sawa? (Miracle)
Baba, dara, ara, t’oda (miracle)
Looku make you see God miracle
If you see God miracle
How you want to stop God miracle
T’ani baba re l’eko
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
Is a miracle working God
I say this my life na miracle, this my life na miracle
Ko ni le so fa le jo, ko ni le so fa le jo
I say this my life na miracle, this my life na miracle
Ko lele so fa le jo, so fa le jo

Miracle » Yg Letras !!!

Videos de Yg

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.