Video de: Success Lyrics Allen Jackxon » Lyrics Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Success 2025 Allen Jackxon » Lyrics y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Success Lyrics Allen Jackxon » Lyrics

Allen Jackxon - Success Lyrics


Intro:
Hmm haa aaahh!!!
Marvel Jesse !!!
Allen Jackson
Sir cidy multimedia...

Verse 1:
I been dey grind all this while
Thinking nobody dey see me...
Now I'm searching for success
But I see blessings coming through
Never loose trust in yourself
Cos what you will be you will be..
Where dem boys wey dey been
The laugh at me !!!... Oluwa don do am..

Chorus:
Success in me .. I see success in me!!...
Success in you... I see success in you!!..
Blessings in me ... I see blessings in me!!..
Blessings in you ... I see blessings in you..

Verse2
Oluwa shetti mi....Dakun shetti
May dey boy blow hard make e sure for me
Make e sure for me
I been the pray dey pray everyday
Make my hustle pay..ooo
I wan buy the Benz , build the house for Mama..
Make she smile for me..(2x)
Mofe kolemole.. ....Amin ooo amin
Mofe binmolemo... Amin ooo amin
Mofe rodomodu .... Amin ooo amin
Verse 3:
Allen Jackson
Shey we the wait for the right time
Wey God go blow our trumpet
Weti we go see that time hmm
Na money for Pocket
As we the hustle him dey see dey struggles
Everything na double just
Like newly couples oohh
I see everything nice
Everything soft
Everywhere spice
Things ain't getting rough...oo(2x)
Never disappoint me ...
Cos you see me now now
This life wey you see chale... is turning around...

Chorus:
Success in me .. I see success in me!!...
Success in you... I see success in you!!..
Blessings in me ... I see blessings in me!!..
Blessings in you ... I see blessings in you..

Outro:
Doo bii rooo diii ro too eyahh
Doo bii rooo diii ro too to eyyyah

Success » Allen Jackxon Letras !!!

Videos de Allen Jackxon

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.