Video de: Abodi Lyrics Patoraking » Lyrics Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Abodi 2025 Patoraking » Lyrics y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Abodi Lyrics Patoraking » Lyrics

Patoraking - Abodi Lyrics


It's kel p vibes
Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka, I dey see one man wen
Be say dem shoot wey dey carry kaya
The baba carry kaya
Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you will die by a gun
How you go feel at the point of no return?
Nuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn taliban
Taliban run the whole town down

Dem don kill abobi eh (don kill abobi)
Na who kill abobi? (Who kill abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill abobi (don kill abobi)
Na who kill abobi? (Who kill abobi?)
Abobi, abobi eh, ay

Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)

Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim
From Rumola to agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim

Abobi no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (ahn-ahn-ahn)
Abobi no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (ahn-ahn-ahn)
Oh, oh, oh

Dem don kill abobi (don kill abobi)
Na who kill abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, abobi eh
Dem don kill abobi eh (don kill abobi)
Na who kill abobi? (Who kill abobi?)
Abobi, abobi eh, ay

Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)

Abodi » Patoraking Letras !!!

Videos de Patoraking

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.