Video de: Reason You Lyrics Alex Lustig » Pop Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Reason You 2025 Alex Lustig » Pop y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Reason You Lyrics Alex Lustig » Pop

Alex Lustig - Reason You Lyrics


[Intro]
Another banger

[Chorus]
Oh omo won
Are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu'?
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you

[Verse 1]
Won de kpe mi lo omogo
I don turn laughin' stock to my friends
Say, superstar boy like me
For one girl, I just dey fool myself
You are special to me, I no fit rеason you less
You dey shack me likе pami, from the day wey I see you
[Pre-Chorus]
Melanin shinin'
I love that dress and the person in it
In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you, like say I be genie
And the way you dey move, e be like say you get boyfriend
I say make I ask you

[Chorus]
Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you)
I no go reason you (I no), I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you (I no)
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor (Eh, eh, eh, eh)
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Mhm)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you (Ayy), I no go reason you
I no go reason you (I no), I no go reason you (You)
I no go reason you, I no go reason you

[Verse 2]
Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic
Girl, I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money, take am, baby, kilokanmi
[Pre-Chorus]
Melanin shinin'
I love that dress and the person in it
In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you, like say I be genie
And the way you dey move, e be like say you get boyfriend
I say make I ask you

[Chorus]
Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you)
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you (Yeah), I no go reason you (Yeah)
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Heart and my medu)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you

Reason You » Alex Lustig Letras !!!

Videos de Alex Lustig

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.