Video de: I Dont Care Ft Khaid Lyrics Boy Spyce » Pop Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: I Dont Care Ft Khaid 2025 Boy Spyce » Pop y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: I Dont Care Ft Khaid Lyrics Boy Spyce » Pop

Boy Spyce - I Dont Care Ft Khaid Lyrics


1 I Don’t Care Lyrics{verse1}
Mad thing!
You know say I dey
Fall for you baby
I know say you dey fall
For me too
My handset e dey ring
For you
My heart sef e dey
Beat for you
I don sew Ankara for two
{verse2}
And if dem call u ogbanje
(I don't care I don't care I don't care)
Mami water o
(I don't care I dont care o)
And if dem call u ogbanje
(I dont care I dont care I dont care)
Mami water o
(I dont care I dont care o)
My heart e dey go(jim jim jim)
My motor dey go(pim pim pim)
Oh my loveth I just wan make we connect
My heart e dey go(jim jim jim)
My motor dey go(pim pim pim)
Oh my loveth I just wan
Make we connect
(Ah ah ah ah ah ah ah)
My ebelebe aroma
Shina o
High me like say u
Be shina o
Table ur matter I go
Sit down o
Ogologoma ogologoma
U be my woman
U be my woman
I no fit leave ya
Why I go leave ya?
Who put asunder?
Say damburuba
Cause u be my
Sweet potato
Red Tomato
Peppermint o
Chocolate o
My gelato
Shey u go chop
Burrito
Aginimoto
And if dem call u
Ogbanje!
(I dont care I dont care I dont care)
Mami water o
(I .......You might also like

I Dont Care Ft Khaid » Boy Spyce Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.