Video de: Fake Jersey Lyrics Teni » Pop Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Fake Jersey 2025 Teni » Pop y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Fake Jersey Lyrics Teni » Pop

Teni - Fake Jersey Lyrics


[Intro]
Ooh
Dr. Dolor Entertainment

[Chrous]
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody

[Verse 1]
I go to Nike website
They say the jersey don sell out
I call Emeka for yaba
Emeka tell me say the jersey na 2500
I say Emeka give me 1500
Emeka say no madam I go give you for 2k, yo yo
I say Emeka no ohh, no no

[Chorus]
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody
[Verse 2]
I rememeber '98
Olise score the goal
I remember '94
Yekimi head the ball
I can't come and kill myself
I can't come and go and die
Wetin dey the Gucci sef
Wetin dey the Fingi sef

[Bridge]
I no fit forget Finidi oh, Finidi oh
I no fit forget Yekini oh, Yekini oh
I no fit forget Amokachi oh, Amokachi
I no fit forget Okocha oh, Okocha oh

[Chorus]
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody
[Verse 3]
Iwobi oh
One day you go make us proud
I know say you go make us proud
One day you go make us proud
Kelechi eh
One day you go make us proud
I know say you go make us proud
One day you go make us proud

[Bridge]
I no fit forget Finidi oh, Finidi oh
I no fit forget Yekini oh, Yekini oh
I no fit forget Amokachi oh, Amokachi
I no fit forget Okocha oh, Okocha oh

[Chorus]
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody

Fake Jersey » Teni Letras !!!

Videos de Teni

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.