Musica de Adekunle Gold del Genero: R B Todos los artistas y cantantes de música de R B son individuos talentosos y apasionados que dedican su vida a crear y compartir su arte con el mundo. Su música de Adekunle Gold tiene el poder de emocionarnos, inspirarnos y conectarnos a un nivel profundo. En este blog FoxMusicaDe, exploraremos el mundo de los artistas y cantantes de música del genero R B, destacando su dedicación, creatividad y contribuciones a la cultura.
Los artistas y cantantes de música tienen la capacidad única de expresar sus emociones y experiencias a través de su voz y talento musical. A través de sus letras y melodías, nos llevan a un viaje emocional y nos permiten conectarnos con nuestras propias emociones.
Además de su talento musical, los artistas y cantantes son verdaderos profesionales en su campo. Trabajan arduamente
[Chorus: Adekunle Gold]
No be everybody go like you
This na reality o my guy
No be everybody go feel you
This na reality o na ni
If you walk on water
Dem go talk say you no sabi swim
If you dey fly o
Dem go talk say you no sabi walk
[Post-Chorus: Moelogo & Ria Sean]
Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
Who talk say babe no fit stand for road and get investment?
Shine your eyes
Shine your eyes
Well well
Price dey rise
Come correcti o, well
In my vibe
No deny I decide I love my life
Fuck with me, you go see
Don’t fuck with me, you might get zеro chances
Live your life my dеar
[Chorus: Adekunle Gold]
No be everybody go like you
This na reality o my guy
No be everybody go feel you
This na reality o na ni
If you walk on water
Dem go talk say you no sabi swim
If you dey fly o
Dem go talk say you no sabi walk
[Post-Chorus: Moelogo & Ria Sean]
Who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
Who talk say babe no fit stand for road and get investment?
Shine your eyes
Shine your eyes
Well well
Price dey rise
Come correcti o
In my vibe
No deny I decide I love my life
Fuck with me, you go see
Don’t fuck with me, you might get zero chances