Video de: Gbagada Express Lyrics Boj » R B Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Gbagada Express 2025 Boj » R B y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Gbagada Express Lyrics Boj » R B

Boj - Gbagada Express Lyrics


(Follow me, follow me, kalo)
(Follow me, follow me, kalo)
(Follow me, follow me, kalo)

(Follow me, follow me, kalo)

I no dey do gra-gra
Told you in 2011
Before I shake your hand
Money must fall from heaven

Shey your dey look my eye (eye)
Me I dey level (level)
Before I dey with devil (devil)
Money go fall from Heaven (Heaven)

I no be small pikin
I am not beneath you
‘Cause of the colour of my skin, ewo, ewo

Me I no dey complain, oh
Things wey dey my mind, oh
This world cannot contain, oh
Ay-ay-ay, ewo, ewo

Me I no dey complain, oh
Things wey dey my mind, oh
This world cannot contain, oh
Ewo, ewo

Sho le to’yen, moni ko le to’yen
Oti su mi, men, mo ni oti re mi, men
Toyen oh, moni pe sho le to’yen, oh-yeah

Follow me, follow me, kalo (kalo)
Follow me, follow me, kalo
To my padi beer parlour
To my padi beer parlour

Follow me, follow me, kalo
Follow me, follow me, kalo
To my padi beer parlour
To my padi beer parlour

Gbagada Express » Boj Letras !!!

Videos de Boj

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.