Video de: 20 10 20 Lyrics Burna Boy » R B Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: 20 10 20 2025 Burna Boy » R B y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: 20 10 20 Lyrics Burna Boy » R B

Burna Boy - 20 10 20 Lyrics


[Intro]
TheElements

[Verse 1]
Shey you never hear
About the things wey happen there
Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Lets talk about my government open your mind and your ears Wetin happen, shey na jazz o
Make my people suffer suffer
All their nyanshes don dey open everything don scatter scatter

[Pre-Chorus]
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water woo watеr
Runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify thе case of their murder

[Chorus]
The chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the dead body disturb you for your dream

[Verse 2]
The money wey you thief yapa for your azza
You don turn our graduates to common beggars All the book them go no matter
Cuz you no go get job if you no know godfather

[Chorus]
The chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the dead body disturb you for your dream

[Pre-Chorus]
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

[Outro]
We give them many chances dem fail my people
And when we cry for justice
Them kill my people
Walahi all of you
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for tollgate

20 10 20 » Burna Boy Letras !!!

Videos de Burna Boy

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.