Video de: Champion Lyrics Ruger » Rap Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Champion 2025 Ruger » Rap y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Champion Lyrics Ruger » Rap

Ruger - Champion Lyrics


Champion Lyrics[Verse 1]
Everyday me fast and pray
And anytime me climb the stage
All of them appreciate
Ah, to all the ones me not can date
No hard feelings me nuh dey fight them
I still appreciate

[Chorus]
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Aah..
[Verse 2]
When me blow e shock dem face
For this game I be the only Ruger
Nobody fi take my place
Lemme make things clear
Me going nowhere me here to stay
So badman all of them got no choice
They must accept my craze
Listen carefully
Told yah, told yah
Told yah, Ima difinelty make it Ima go far
Oga, when I dey squart for the house
I dey crush on the sofa
But so far, so far
Jah has been blessing me
Bring all the best in me
This is my destiny

[Chorus]
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Aah..
You might also like[Verse 3]
Who knew say the boy wey him mama be dey fry dundun go blow
Just do you
All the guys wey you claim be your gees
Them go screw you
I remember say I been dey trek from computer village go ojudu berger
See me am a star now
Nobody fit stop wetn Jah don do oh
Tell me why you vexing
Not yet started I am still testing
All of the impressing
Any man wey test me
Teach them a lesson
Thank you for the blessings
Me dey do my thing
I no send any person
Nobody fi tell me, nobody fi tell me

[Bridge]
Everyday me fast and pray
And anytime me climb the stage
All of them appreciate
Ah, to all the ones me not can date
No hard feelings me nuh dey fight them
I still appreciate
[Chorus]
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Aah..

Champion » Ruger Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.