Video de: No Sleeping Ft Zlatan Lyrics 1da Banton » Reggae Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: No Sleeping Ft Zlatan 2025 1da Banton » Reggae y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: No Sleeping Ft Zlatan Lyrics 1da Banton » Reggae

1da Banton - No Sleeping Ft Zlatan Lyrics


No Sleeping Lyrics[Intro: Zlatan & 1da Banton]
Ibile
Kapaichumarimarichupaco
Ayii
Casablanca the catamatofia

[Verse 1: 1da Banton]
You see this life I dey live
I dey try to dey jaiye lo
O da na
In everything wey I do
I dey try satisfy my soul
O da na
Hennessy for my cup DJ, play me the gongo aso
O da na
Call your girls and your guys
All of them, omo tell dem say aye Po
O da na
[Chorus: 1da Banton]
Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you what’s up
I can’t kill myself
I say no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you what’s up
I can’t kill myself

[Verse 2: Zlatan]
Koronbe
Suffer no taya you abi abi
Garri never do you abi
You don see poor man wey get padi
You go pray make your life be like that abi
Mo shashe gba egun gba gbalabi
Na rich man dey gеt padi
Won sare wa mo o ri ibi da won si
Gbenusi ni won e fun won loti si
You wan makе dem call ballers
Make dem dey call your name
How many shayo you fit buy? charlie make we use your name
Je ka ma tikatika gbadun the party
All of my padi won ni Owo jatijati
You go fresh
You go confirm say money dey Lagos
You go enjoy
You might also like[Chorus: 1da Banton]
Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you what’s up
I can’t kill myself
I say no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you what’s up
I can’t kill myself

[Outro: 1da Banton]
It’s STG
Original 1da Banton dey here

No Sleeping Ft Zlatan » 1da Banton Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.