Video de: No Limit Lyrics Timaya » Electronica Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: No Limit 2025 Timaya » Electronica y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: No Limit Lyrics Timaya » Electronica

Timaya - No Limit Lyrics


[PRE-Chorus]
You make me go tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipatipatipatipa my body electric
Me make me go gbas gbos right tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon
I'm crazy oouuh jaga

[Chorus]
Chulo gat no limit right
Mans gat no limit rigth
Chulo gat no limit everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it mans gat no limit
Chulo gat no limit me gat style me I gat no limit

[VERSE 1]
I feel good and I feel so nice
And the boy so far from loss ehh
Step inna the place everybody dem know
Say the boy so dangerous
Where dem where dem who dem be
Whеre dem wherе dem Who dem dey
When you turn your radio
And you on your TV na my face una must to see

[PRE-Chorus]
You make me go tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipatipatipatipa
My body electric
Me make me go gbas gbos right tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon
I'm crazy oouuh jaga
[Chorus]
Chulo gat no limit right
Mans gat no limit rigth
Chulo gat no limit everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it man's gat no limit
Chulo gat no limit me gat style me I gat no limit

[VERSE 2]
See me I dey live my life I no get your time
Call me anti social yeah
Check my style you go know say
My Mclaren no be Toyota
All of my girls them a feel me
From Jo'burg down to Elegushi
All the money when I get for my lifetime
I swear I no know the total

[PRE-Chorus]
You make me go tipapatipatipatipatipa
You make me go tipapatipatipatipatipa
My body electric
Me make me go gbas gbos right tipapatipatipatipatipa
You make me tipapatipati gbongbontigbongbon
I'm crazy oouuh jaga

[Chorus]
Chulo gat no limit right
Mans gat no limit rigth
Chulo gat no limit everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it man's gat no limit
Chulo gat no limit me gat style me I gat no limit

No Limit » Timaya Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.