Video de: Chulo Bother Nobody Lyrics Timaya » Electronica Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Chulo Bother Nobody 2025 Timaya » Electronica y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Chulo Bother Nobody Lyrics Timaya » Electronica

Timaya - Chulo Bother Nobody Lyrics


Chulo eh
Chulo Chulo Chulo
Leggo yeah

Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed yeah
Na only God wey dey butter my bread ee ei eh eh
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere

Papi Chulo chinekeme bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo Chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo
Chulo bambam right leggo

My first album back then when I start was true story
Chulo bam bam
For the place when I dey today, me I give God all the glory
Oh Lord Shower your grace
Make we no face wetin udi and ash dey face yeah
Alhamdulillah na him mufa dey pray so
2020 no dey look your face
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo Chulo bambam
Chulo chulo bothers nobody eh
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo leggo
Chulo bambam

You know say woman dem come and go
I dey give dem rapampampam
For the place wey I dey
When I steping in the town
Dey can't stop the boy eh
Dey can't stop the boy eh
You know oh eh eh rapampampam leggo
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody eh
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody ehh
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody ehh
Leggo ahan ahan
Right
Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread

Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere

Papi Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody oo
Chulo Chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo
Chulo bambam

Chulo Bother Nobody » Timaya Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.