Video de: Thismoney Lyrics Alpha Ojini » Lyrics Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Thismoney 2025 Alpha Ojini » Lyrics y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Thismoney Lyrics Alpha Ojini » Lyrics

Alpha Ojini - Thismoney Lyrics


Baba I’m down on my knees oh
Make your pikin chop this money
Baba God I dey reach out
I wanna talk to you
Na small prayer, no vex
No be like say I wan stunt on my haters
I just want simple flex
I just wanna chop life
Make owu no catch me for offside
Baba I’m down on my knees oh

Make your pikin chop this money
I don't say these midnight prayers for nothing
Wanna swap seven AM garri for muffins
For eleven years straight, brother I've been bussin'
If you think I'm gonna stop now, then you buggin'
Music dey the blood, we do this cos we love it
But since I'm being honest, lemme keep it a hundred
You put the best years of your life into this and you still broke
Your parents start to look at you funny
So you vex comot the house
Now you have to pay rent
Shady deal is on the table and you say yes
You thought she was the love of your life but she don march
Now there's nobody to ask you how your day went
But we go dey alright last last
Imma go on my knees tonight
Imma say one more prayer tonight
Soak chaplet for water
Baba God I dey reach out
I wanna talk to you
Na small prayer, no vex
No be like say I wan stunt on my haters
I just want simple flex
I just wanna chop life
Make owu no catch me for offside
Baba I’m down on my knees oh
Make your pikin chop this money
Baba God I dey reach out
I wanna talk to you
Na small prayer, no vex
No be like say I wan stunt on my haters
I just want simple flex
I just wanna chop life
Make owu no catch me for offside
Baba I’m down on my knees oh
Make your pikin chop this money

Baba bless my guys too
How we go shoot better video, still go dey buy views?
I know say artists yapa, and no be everybody go blow
But abeg make we follow for the few
Cos we’re living for these people's adulation
Until you blow you don't deserve congratulations
And we seem to think we know what it takes to blow up in theory like examinations
But we don't factor in the complications, oh no
Running from pillar to post
And the older you get man, the bigger the goals
Chase whatever's in vogue
We neglect the soul
If rap doesn't work, it's highlife straight
Channel my inner Oliver DeCoque
But we go dey alright last last
Imma go on my knees tonight
Imma say one more prayer tonight
Soak chaplet
Baba God I dey reach out
I wanna talk to you
Na small prayer, no vex
No be like say I wan stunt on my haters
I just want simple flex
I just wanna chop life
Make owu no catch me for offside
Baba I’m down on my knees oh
Make your pikin chop this money
Baba God I dey reach out
I wanna talk to you
Na small prayer, no vex
No be like say I wan stunt on my haters
I just want simple flex
I just wanna chop life
Make owu no catch me for offside
Baba I’m down on my knees oh
Make your pikin chop this money
Chop this money

Thismoney » Alpha Ojini Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.