Video de: Vigilante Bop Lyrics Alpha Ojini » Lyrics Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Vigilante Bop 2025 Alpha Ojini » Lyrics y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Vigilante Bop Lyrics Alpha Ojini » Lyrics

Alpha Ojini - Vigilante Bop Lyrics


[Intro: Odumodublvck]
Lock up the cops and gbes
Issakaba cover their mouth with spiritual bandage
Kanayo put them in handcuffs, ehn, Living in bondage
Which way?
Dillinger, break all the laws in raps, and I did it my way
Roll am, okpa, stone am for head

[Verse 1: Alpha Ojini]
Ojini
Since 1960 we dey hustle for five naira, we no see Tafawa
So fuck a prime minister
I no go shock if NNPC open mouth, tell us 40k for forty liters
If I had a chance, I’ll decapitate these niggas, and still detain all their family sha
Alausa dey dobale for governor, Governor dobale for party leader
Nigeria police fit hold igbo for hand inside club arrest you for smoking shisha
I still see one for Osapa wey cork gun, because him wan ask us for particulars
After one hour na small photocopy put niggas for soup, and na money kill am
Abba Kyari oga dey find Hushpuppi, but him commissioner na criminal
E dey do me like say make I turn Issakaba, on top this olopa matter
Pull up for Panti with six hundred niggas, DPO dey office dey chop amala
Bubu keep face like Jonathan for campaign, e enter office e turn Abacha
Everybody don curse am tire, e go hold am, Insha'Allah

[Verse 2: Odumodublvck]
Heavenly felony, you know the matter
Abobbi, I dagbo olopa
Cemetery nemesis, put them in agony, they carry Abba Kyari
I wish say, I wish say na me carry am
I for don stain all him beret with egusi
They know say na me
I spit on their uniform, use am take clean cum
Ojini said I’m the hardest
My mummy said I’m the rawest
My papa dey craze, omo lawless
Odumodu shooting on duress
Never, never, I did it with clear head
I no need Tramadol, before I bleed on a cop
Omo get up, you’re getting me fed up
Na wetin my IPO tell me, na setup
The thing be like lay-up
They talk say Odumodu murder the poor boy
Heavenly Father, my opposition dey verandah, dem dey there dey burn up
They see me dey come up, dem put the body for my name
Them dey lock up, Koti been dey lock us
They collect my money, and them no need search us
[Verse 3: Alpha Ojini & Odumodublvck]
Yes (Yes)
Issakaba comot their head with spiritual machete
INEC, pass me the plastic, fuck this government (Fuck ‘em)
20-10-20, them think say we forget
2023, you go collect
(Lock up the cops and gbes)
Abeg comot yansh for there
Fuck your bag of rice, I no wan collect
See them for saloon, don dey wash your head
Shit is just more of the same, more or less
Boys in black still causing hold up
Every hundred meters na roadblock
Hustle must pure, them no go fit hold us
Fuck those boys

[Verse 4: Odumodublvck]
Bring that guy make I search that one
Odumodulvck na person wey dey carry pass one type pass this point
Chukwu a gozigo gi (Yes)
Crusher no dey my body
Na the lighter way the force man seize, light my bazz
For their checkpoint, I dey look them, dem dey smoke crack, e cast

[Verse 5: Alpha Ojini]
Imagine, olopa get mind to ask me anything for weekend (Hm)
Me, I just lock up
He chook hand for my pocket, he see chewing gum, he chop am
These men dey fuck up
Them don see say wetin dey my wallet na my last card
So the bastard say make I transfer
The thunder wey go fire you still dey warm up

Vigilante Bop » Alpha Ojini Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.