Video de: Wotowoto Seasoning Lyrics Black Sherif » Rap Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Wotowoto Seasoning 2025 Black Sherif » Rap y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Wotowoto Seasoning Lyrics Black Sherif » Rap

Black Sherif - Wotowoto Seasoning Lyrics


[Intro: ODUMODUBLVCK]
(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, who jonze
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Who jonze)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the real thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, who jonze (Who jonze), sching him
Wotowoto seasoning (Who jonze, prra)

[Post-Chorus: ODUMODUBLVCK]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)
[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh?)
Play me tiki-taka, we run thе monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give hеr yakata (She collect)
Pakuromo give am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky leg
I shoot, e die, e turn to cadaver (Ayy)
The skeng, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
But, this be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, who jonze (Who jonze), sching him
Wotowoto seasoning (Who jonze, prra)

[Post-chorus: ODUMODUBLVCK & Black Sherif]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh
[Verse 2: Black Sherif]
Tear them down into pieces
What you figure this be?
Follow me talk your gibberish kweku I never listen
My wingman say pimpim, pimpim till one line we are ticking
Every likkle thing on the wish list, talk to your baby, your love, your this thing
Na any3 saa na asem aba
They go talk say Kweku mu s3m anaa
Wo cause trouble na wagwan
Whole time na ma chalky she ta baba
Chocolati girl from Guyana
Gyina mi phone ni so
Kyer3 me nyoma ankasa
Ose ongyae ma min da
Me chata plane no m’bra m3 so ni n’sa
Nti y3 dey dey dey dey dey

[Outro: ODUMODUBLVCK, Black Sherif & Both]
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win
(Drive-by, who jonze)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh

Wotowoto Seasoning » Black Sherif Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.