Video de: Rebel Music Lyrics Black Sherif » Rap Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Rebel Music 2025 Black Sherif » Rap y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Rebel Music Lyrics Black Sherif » Rap

Black Sherif - Rebel Music Lyrics


Soon time na me tam me ransom k buy me phantom
B hu s peace and comfort y free na yntn
Ebi you go find am
When the time comes and we drop the anthem obiaa b da ntm
Go and seek protection, fa speedy yntm
Mma obi nte wasm

A lotta ways dem try
But I, Is a rebel
You carry matter e go weigh you
Number 1 ting I for dey tell you
A lotta ways dem try
But I, Is a rebel
You carry matter e go weigh you
Number 1 ting I for dey tell you

Story goes on for the slim trapper guy
History go talk I was insane but ah lie
Yse meeb me dam wae the hatе never dies
** likе me never die
We live forever you don’t know what it’s like
To be in my shoes for a night (you dey whine me)
So what you get hold am tight

Mese b me Auntie Deede right now Mr spinner
Make I buss one for the killas
Wey dey think sey wn akye me gaja, gaja, gaja
Mese b me Auntie Deede right now Mr spinner
Make I buss one for the killas
Wey dey think sey wn akye me gaja, gaja
A lotta ways dem try
But I, Is a rebel
You carry matter e go weigh you
Number 1 ting I for dey tell you
A lotta ways dem try
But I, Is a rebel
You carry matter e go weigh you
Number 1 ting I for dey tell you

You know say I’m a (I’m a)
I’m a sucker for dollar
On a normal keep it original
Normal keep it original
You know say I’m a! (I’m a!)
I’m a sucker for dollar
On a normal keep it original
Normal keep it original

A lotta ways dem try
But I, Is a rebel
You carry matter e go weigh you
Number 1 ting I for dey tell you
A lotta ways dem try
But I, Is a rebel
You carry matter e go weigh you
Number 1 ting I for dey tell you

Rebel Music » Black Sherif Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.