Video de: Isolova Lyrics Peruzzi » Soul Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Isolova 2025 Peruzzi » Soul y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Isolova Lyrics Peruzzi » Soul

Peruzzi - Isolova Lyrics


Intro:
Isolova
Bundle in my ear, bundle in my ear
Daaawwgs, ayee

Ah ehn Ole
Ehn Ole
Ahn ehn Ole
Ole-le-le Ole
Ehn Ole
Ahn ehn Ole
Ahn ehn Ole
Ole Ole-le-le Ole

Pre-Chorus:
You wey dey chop anyhow (Ole)
How far you wan kill pesin (Ole)
Chop meat chop this chop that (Ole oooo)
Ole-le-le-le-le (Ole)
You wey dey knack anything (Ole)
How far you wan wound pesin (Ole)
Knack, Knack, Knack (Olе oooo)
Ole-le-le-lе-le (Ole)

Chorus:
Hands on your head (Old soldier)
Go go (Go lower)
Ge-Ge (Game over)
It's all what (Isolova)
Hands on your waist (Old soldier)
Go go (Go lower)
Ge-Ge (Game over)
It's all what (Isolova)

Verse 1:
You don do Dremo (Ole)
You come do Of Lay-Lay (Ole)
Now you wan do OBO (Ole oooo)
Ole oo (Ole)
Last time you go see Banky (Ole)
Chop am clean mouth with hanky (Ole)
Baby this hanky panky (Ole oooo)
Ah Ole oooo (Ole)

Bridge:
Stop am
[?] (Olova)
Who you-
[?] (Isolova)
Stop am
[?] (Olova)
How do you cope?
[?] (Isolova)

Verse 2:
Guy wey theif my jam (Ole)
E say e wan drop am (Ole)
That time you go see Van Damme (Ole oooo)
Ah Ole ooo (Ole)
Shey you say you know Don Jazzy (Ole)
Say una meet for embassy (Ole)
Ah, you wan jonze ya Daddy (Ole oooo, Ole)

Pre-Chorus:
You wey dey chop anyhow (Ole)
How far you wan kill pesin (Ole)
Chop meat chop this chop that (Ole oooo)
Ole-le-le-le-le (Ole)
You wey dey knack anything (Ole)
How far you wan wound pesin (Ole)
Knack, Knack, Knack (Ole oooo)
Ole-le-le-le-le (Ole)

Chorus:
Hands on your head (Old soldier)
Go go (Go lower)
Ge-Ge (Game over)
It's all what (Isolova)
Hands on your waist (Old soldier)
Go go (Go lower)
Ge-Ge (Game over)
It's all what (Isolova)

Outro:
Stop am
[?] (Olova)
Who you-
[?] (Isolova)
Stop am
[?] (Olova)
How do you cope?
[?] (Isolova)

Isolova » Peruzzi Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.