Video de: Hypertension Lyrics Peruzzi » Soul Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Hypertension 2025 Peruzzi » Soul y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Hypertension Lyrics Peruzzi » Soul

Peruzzi - Hypertension Lyrics


Hypertension Lyrics[Intro]
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

[Verse 1]
I see the signboard (Signboard)
Wey say warning (Warning)
'Cause your body dangerous
But me I no dey hear word (Hear word)
I dey here till morning (Morning)
And that's on period (Period)
[Pre-Chorus]
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sotey Sotey Sotey
Other boys dem hoping, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

[Chorus]
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Oh ye yе ye ye ye yе
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Oh ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

[Post-Chorus]
(Mami what you working with)
(Oh baby show me working)
(Show me working, show me working)

[Verse 2]
See person figure (See Person figure)
Man dem wan figure your body (Figure your body)
Omo make I take better picture
My people gast see this your body (This your body)
You might also like[Pre-Chorus]
If na style, you get style
If na moves, you get moves, for days
Sotey Sotey Sotey
Other boys dem hoping, boya
You get something for them (Nothing, nothing for them)

[Chorus]
How
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Oh ye ye ye ye ye ye
Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
Oh ye ye ye ye ye ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension
Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension

Hypertension » Peruzzi Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.