Video de: Gangsta Lyrics Seyi Vibez » Soul Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Gangsta 2025 Seyi Vibez » Soul y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Gangsta Lyrics Seyi Vibez » Soul

Seyi Vibez - Gangsta Lyrics


[Intro]
(Run, run)
(Queisamonsta y’all)

[Verse 1]
Never met a girl like you for my life
Say, I no fit lie, I dey trip for your body
Make dem dey try, dem no fit off our light
The way you dey do, make me ki′gbe o wa’le
So, I give her the gangsta style
When she no fit tell me “Bye-bye”, ay
Girl, I no fit lie, yeah
Melanin, so fine, yeah-eh

[Chorus]
Monalisa, ah
Sweet pass yamarita, ah
Girl, you make me shiver, ah
K′alo j'amala shitta, ah
International or local, ah?
J’aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa

[Verse 2]
Bawo n mo shey shee, I don fall in love
Ghetto boy like me don dey fall in love
Love of my life, afi wo nikan
I swear to God, wetin you give me chop?
Like popo, kofe je kin lo
K′oto jade, baby, je kin mo
Anything you want, I go give you more
And, anyhow e be, baby, je kin gbo
[Chorus]
Monalisa, ah
Sweet pass yamarita, ah
Girl, you make me shiver, ah
K′alo j'amala shitta, ah
International or local, ah?
J’aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa

(Vibe boy)

[Outro]
Monalisa, ah
Girl, you make me shiver, ah (ah)
International or local?
J′aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa

Gangsta » Seyi Vibez Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.