Video de: Whatsapp Lyrics Seyi Vibez » Soul Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Whatsapp 2025 Seyi Vibez » Soul y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Whatsapp Lyrics Seyi Vibez » Soul

Seyi Vibez - Whatsapp Lyrics


[Verse 1: Seyi Vibez]
Who be that guy wey dey text you?
I no dey check your WhatsApp
That’s not my thing, baby
I no like talk wetin go vex you
Main reason I dey make you dey wet
I no wan lose you to another mugu
Eiya, sare wale
Ara mi ti wa l'ọna, eiya
You high me like monkey tail
You make my thing ejaculate
I no fit dey musturbate
Jekin wọ le ma ka tan le
You must give me accolade

[Chorus: Seyi Vibez]
Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah Galilee
Bami for Nnagi
I go call Sunny Ade
Ebenenezer Obey
Only you fit hold me down

[Verse 2: Bloody Civilian]
Who be that girl wey dey text you?
I don’t like bullshit
I don’t like nonsense
I don’t like sharing
Oya come wha you say?
Asking me how did I get this way
Seyi, sometimes you’re not the vibe
When you saw me
I know you saw me with my bros (With my bros)
Tell me say you no get hoes
But I smell them with my nose (With my nose)
I no like relationship wey go keep me on my toes (On my toes)
Are you gonna make me sweat or show me love instead?
[Chorus: Seyi Vibez]
Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah Galilee
Bami for Nnagi
I go call Sunny Ade
Ebenenezer Obey
Only you fit hold me down

Whatsapp » Seyi Vibez Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.