Video de: Where Im From Lyrics Seyi Vibez » Soul Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Where Im From 2025 Seyi Vibez » Soul y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Where Im From Lyrics Seyi Vibez » Soul

Seyi Vibez - Where Im From Lyrics


[Intro]
Mu-mur-murderer
Woo

[Verse 1: Seyi Vibez]
OG Waheedi, give me format, make I no for mad
The other guy na informant, this thing don get comma
Some dey say I be introvert
Right now, emi lo n wa
Oh, Jamilah, all your bills I go cover
I'm the apase, kini mo n to la?
Ola Olorun ni mo n jola, are you looking for a lover?
Loseyi go be your lover
Baby dakun, gbe soke, uhn, increase the volume, baby, uhn-uhn
Emi awon ori oke, ahn-ahn

[Chorus: Seyi Vibez]
Where I'm from, go far
Igbele fun ojo meta
So, I can see the light
You no make me lose my mind
Baby, I'm in my sofa
When I'm sipping my coda
Lambo, Range Rover
Rich forever
[Verse 2: TML Vibez]
Left home to feed home
Oro oloro mi o ri ro, ah
We started from zero, so mo sanju pa'wo, omo ico
Holy water, holy, if I no guide
Won gba iyawo mi, you no fit tell my story
Na my hustle gbe mi pade wizzy, ah (Ayy)
Shakira and sakara, when I no get raba
So, me stand on my feet, and I call on Baba
No more yawa, won ni igbawo lawa
Took what's mine, mi o ni pada wa
Oh-oh, e gba mi o
Tml sabi o, e kira fun omo to sabi o

[Chorus: Seyi Vibez, Both, TML Vibez]
Where I'm from, go far
Igbele fun ojo meta
So, I can see the light
You no make me lose my mind
Baby, I'm in my sofa
When I'm sipping my coda
Lambo, Range Rover
Rich forever

[Refrain: TML Vibez]
Oh-uhn
Where I'm from, go far
You no make me lose my mind
And I'm sipping my coda
And I'm sipping, rich forever
[Outro]
Where I'm from, go far
Igbele fun ojo meta
So, I can see the light
You no make me lose my mind
Baby, I'm in my sofa
When I'm sipping my coda
Lambo, Range Rover
Rich forever

Where Im From » Seyi Vibez Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.