Video de: Count Me Out Lyrics Joeboy » Afro Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Count Me Out 2025 Joeboy » Afro y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Count Me Out Lyrics Joeboy » Afro

Joeboy - Count Me Out Lyrics


[Intro]
Uh, I think I—

[Verse 1]
I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I'm too blessed
God dey my side so you can't stress me

[Chorus]
As I reach here e be like magic
I know you don't understand it, ye
I drop hit, I drop smash hit
And na so e go dey
I'm never stopping ye
As I reach here e be like magic
I know you don't understand it, ye
I drop hit, I drop smash hit
And na so e go dey
I'm nevеr stopping ye

[Verse 2]
Now you see me 'pon your telеvision
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar, o
You can't hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o, ja o, ja o

[Outro]
Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout
Doesn't mean I don't know what I am about, ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out, out, out
'Cause I no dey shout
Doesn't mean I don't know what I am about, o na

Count Me Out » Joeboy Letras !!!

Videos de Joeboy

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.