Video de: Spiritual Gbedu A Colors Show Lyrics Joeboy » Afro Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Spiritual Gbedu A Colors Show 2025 Joeboy » Afro y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Spiritual Gbedu A Colors Show Lyrics Joeboy » Afro

Joeboy - Spiritual Gbedu A Colors Show Lyrics


Verse 1
How many fuck I wan fuck
How many kele wan put me on lock
This shit no be luck
Don’t be hating on me ‘cause your shit flop
No go dey try come koba me
Everlasting wave e be Tsunami
Fire burn my enemies
I dey grind all night till 04:30
Oya dey move to my side [side side
Nobody fit dim my light [light light light
All die na die, I make my rules
Only me fit decide

Chorus
Nobody can do this shit the way that I do
I dey give them Gbedu, [Gbedu] Spiritual Gbedu [wo wo
Now who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku [ye
I dey give them Gbedu, Spiritual Gbedu [wo wo yo]

Verse 2
Steady everyman fi let them know [wa wa wa wa
My jams too hot i finna, let them choke [o no
Them no know how man just dey, dey roll [yeah
All of them barnie dem hear my sound dem wan go low

Chorus
Nobody can do this shit the way that I do
I dey give them Gbedu, Spiritual Gbedu [wo wo
Now who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku
I dey give them Gbedu [ah], Spiritual Gbedu [wo wo yo]

Outro
Importer exporter top dollar
When I come through yeah I dey pop collar
None fresher, none badder, none cooler
No go try me, I be Dangbana
Oh yo yo
Joeboy ‘pondeck
O na na na na

Spiritual Gbedu A Colors Show » Joeboy Letras !!!

Videos de Joeboy

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.