Video de: Celebration Lyrics Joeboy » Afro Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Celebration 2025 Joeboy » Afro y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Celebration Lyrics Joeboy » Afro

Joeboy - Celebration Lyrics


[Intro]
Ayy

[Refrain]
Celebration, celebration, na
Jubilation, jubilation, na-na, na-na
Celebration, celebration
Wey we con do for our life, we go dey alright, oh

[Chorus]
Tori ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra motto
Won ma ro pe, no she lotto
Ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra motto
Won ma ro pe, no she lotto

[Verse 1]
Yeah, yeah, yeah, yeah
E go clear if you get patience
Clean heart, I no like pretense
Omo na blessings wey dey my location (Location, oh-oh)
Badmind leave my circumfеrence
Dem go do dеm go yarn nonsense
I no send I dey for high vibrations, oh

[Chorus]
Tori ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra motto
Won ma ro pe, no she lotto
Ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra motto
Won ma ro pe, no she lotto
Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah

[Refrain]
Celebration, celebration, na
Jubilation, na-na, na-na, jubilation, na-na, na-na
Celebration, celebration
Wey we con do for our life, we go dey alright, oh, no, no, no

[Verse 2]
Gbese kan soke
Jijo yen je kin mo pe o wa okay
To ba fe lowo laye yi
Ogbeni kawo e soke ye
Loke loke loke
La ma ma lol
God Dey
No worry, no worry, my brother, you know money go dey

[Chorus]
Tori ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra motto
Won ma ro pe, no she lotto
Ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra motto
Won ma ro pe, no she lotto (Eh-eh)

[Outro]
Joe, Joe, Joeboy 'pon deck

Celebration » Joeboy Letras !!!

Videos de Joeboy

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.