Video de: Hey Father Lyrics Joeboy » Afro Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Hey Father 2025 Joeboy » Afro y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Hey Father Lyrics Joeboy » Afro

Joeboy - Hey Father Lyrics



Hey Father LyricsIntro
Original
Ooohhhhh
Oh yeah

Verse 1
How many times I go talk am
I no do cock and bull
If I wan fall, I recover
When nobody send, it’s cool
Dem be wan dey whine me
But they misunderstood
Who work and pray
Go dodge ekwensu
Been that way for days

Pre-Chorus
So wetin?
Why you hating?
Celebrating, all my wins
I am motivating, while you wasting time
We no dey on top of the same thing
I am fornicating, God save me
Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh
I no dey beg nobody to love me ah

Chorus
Hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see
Ye, hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see

Verse 2
What do they want from me
What do they need from me
I don see something
Counting all my money
You wan kon dey block my bag
God go punish you
Olohun dey go get issue
Walahi, I go rubbish you
You go need tissue
Zazu go reason you
Zeh ko to zeh ri o ah

Pre-Chorus
So wetin?
Why you hating?
Celebrating, all my wins
I am motivating, why you wasting time
We no dey on top of the same thing
I am fornicating, God save me
Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh
I no dey beg nobody to love me ah

Chorus
Hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see
Ye, hey Father
Shine your light on me, open my eyes o, so I can see

Hey Father » Joeboy Letras !!!

Videos de Joeboy