Video de: Play Lyrics Tekno » Pop Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Play 2025 Tekno » Pop y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Play Lyrics Tekno » Pop

Tekno - Play Lyrics


3 s Play LyricsYeah
Na play play
Na play play
Na play play
We take reach where we dey
Na play play
Na play play
Na play play
We take reach where We dey

But I remember those nights
I Had to go down on my knees and say

Holy Father Father come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success wey we fit pass through
But we waka all the way
Holy Father Father come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success wey we fit pass through
But we waka all the way

Back then hope
Was the beginning of Ako n' Uche
Wey make everyday now na holiday
Momma tell me say if you go all the way
Them go holla why ye
I no dey let emotions dey enter matter
Wetin go turn to wine you wan turn to water
Untouchable still on the matter, I say
You might also likeNa play play
Na play play
Na play play
We take reach where We dey
Na play play
Na play play
Na play play
We take reach where We dey

But I remember those nights
I Had to go down on my knees and say

Holy Father Father come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success wey we fit pass through
But we waka all the way
Holy Father Father come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success wey we fit pass through
But we waka all the way

When the president e dey play (dey play)
Senator e go play (dey play)
Governor you go play (dey play)
Chief judge you go play (dey play)
We the mass we dey play (dey play)
You wey relax you dey play
Well what I can tell you is that
Na play play
Na play play
Na play play we take reach where we day

Play » Tekno Letras !!!

Videos de Tekno

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.