Video de: Neighbour Lyrics Tekno » Pop Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Neighbour 2025 Tekno » Pop y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Neighbour Lyrics Tekno » Pop

Tekno - Neighbour Lyrics


Body dem
Body dem
Tekno
Person wey know person
E no dey kill person
If you wan know person
No go force person
I no dey sick
You wan gimme medicine
I get money o
You wan help me spend my money
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy (oh no)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me oh-oh
I'm a winner, I'm a winner (I'm a winner)
Just believe that I'm a winner (I say just believe oh)
I will never do it like you do it
Just believe I'ma do it, do it
Let me do it like I do it (how I do it)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy (allow me o)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself (ye, ye-ye-ye)
(O mamamu)
Kpe kpe kpe
Kpriiikpe, body dem
(O mamamu)
Kpe kpe kpe
(If you no want make I happy o)
Something go do you
Something go do you
Water go choke you
Thunder go yawa you
Something go do you
Something go do you
Water go choke you
Something go do you
(Mix Monster)
(X-Blaze on the beat, baby)
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself
Allow me to enjoy myself

Neighbour » Tekno Letras !!!

Videos de Tekno

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.