Video de: Permit Lyrics Tekno » Pop Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Permit 2025 Tekno » Pop y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Permit Lyrics Tekno » Pop

Tekno - Permit Lyrics


3 s Permit LyricsOh baby give me Permit ohh
To this your love oh I commit oh

I need some healing because Im going insane
But when I see your face Im smiling again
This our encounter no go be in vain
Shey you go give me one chance make I try love again

Oh baby give me Permit ohh
To this your love oh I commit oh
If it no be you, im better off alone
If you give me permit oh
To this your love I submit oh
If it no be you, im better off alone
Better off alone

I go spoil you with my money
Everybody need a maintеnance
I go punch anyone for you
May nobody go try my baby oh
Sey makе nobody go try my baby oh

Omalicha you be my spec oh
E no get anybody wey do me like that oh
The complications we go digress
Girl specification, dey buss my head oh (ebenebe)
Girl you sweet like nko (nkwobi)
I want you in the early morning
Make we run the world my Beyoncé as long as you permit me
You might also likeOh baby give me Permit ohh
To this your love oh i commit oh
If it no be you, im better off alone
If you give me permit oh
To this your love I submit oh
If it no be you, im better off alone
Better off alone

I go spoil you with my money
Everybody need a maintenance
I go punch anyone for you
May nobody go try my baby oh
Sey may nobody go try my baby oh

Oh baby give me Permit ohh
To this your love oh I commit oh
If it no be you, im better off alone
If you give me permit oh
To this your love I submit oh
If it no be you, Im better off alone
Better off alone

Permit » Tekno Letras !!!

Videos de Tekno

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.