Video de: Velvet Lyrics Ajebo Hustlers » Soul Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Velvet 2025 Ajebo Hustlers » Soul y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Velvet Lyrics Ajebo Hustlers » Soul

Ajebo Hustlers - Velvet Lyrics



Velvet Lyrics[Verse 1]
I know the color of your heart now
Velvet red it is
You know I'm quite a pessimist
Hoping we gon' create good memories
You know say you sef you're a wild one, okorokpe to say the least
Nwata bu nu aute she get the rizz
Put you on some munchies and some trips

[Chorus]
Dodorima
Tell the Uber guy to take left or he follow the map
Ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina
I say na all of una

[Verse 2]
Kpos, eh
24/7, 365
The banny still dey come my way abruh, I no fit decide
Chidera dey my Warri, Angela dey with my guys
I don put am on things and things, omo she no fit deny, eh
Sweet girl wey like to chewing gum me
Abi na love? This one na discovery, abobi e don be
Fine girl wey come get uglies
No get worries, she no get joy but she get molly

[Chorus]
Dodorima (Dodo-dodo-dodo-dodo-dodo)
Tell the Uber guy to take left or he follow the map
Ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina (Ooh-wee)
I say na all of una

[Verse 3]
Abobi, you know that shawty wey dey like my tweet
Wey she and kpoli be like 5&6, wey dey always make me shine my teeth
Wey dey ask if I skin dive her [?]
I mean she's never seen a guy like this, eh, hm
Oh baby, you no go vex when you put calls e no connect
And we no fit split bills into halves, no be football match
See I hold physical incase you want cash, c'mon

[Chorus]
Dodorima (Dodo-dodo-dodo-dodo-dodo)
Tell the Uber guy to take left or he follow the map
Ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah, ooh-yeah
Dodorima
Come with your friends, Angela and Somadina (Ooh-wee)
I say na all of una

[Outro]
[?]

Velvet » Ajebo Hustlers Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.