No Wam Lyrics[Intro]
Ucee
Hmmm
[Pre-Chorus]
Who you dey think say you dey fool?
Dey think say you dey do?
Abi you think say I be ewu?
For your mind you been dey whine me
Who you dey think say you dey fool?
Dey think say you dey do?
Abi you think say I be ewu?
[Chorus]
If na lie wey you sef sabi lie
Me I dey lie and I over sabi die
And when you catch me I go still dey deny, ouuwii
If na cheat wey you sef sabi cheat
Me I dey cheat 'til I go dey rub you shit
And like a DJ I put am on repeat, ouuwii
[Refrain]
My baby wan dey change am for me (No Wam)
E be like like werey dey the body (No wam)
She free me go dey date my colleague (No wam)
Still dey ask me wey the money (No wam)
[Verse 1]
Lion no dey born goat make your mind dey
Tell Amina to compose, wetin dey bring that kind play?
Aunty Bukola dey like samankwe
Mammy water different from ogbanje
Plenty kele for the back stage
Based on the fan base I no go take advantage (Lai-lai)
Let it be the very first & last day
Atinuke, no go dey dull the package
[Pre-Chorus]
Who you dey think say you dey fool?
Dey think say you dey do?
Abi you think say I be ewu?
For your mind you been dey whine me
Who you dey think say you dey fool?
Dey think say you dey do?
Abi you think say I be ewu?
[Chorus]
If na lie wey you sef sabi lie
Me I dey lie and I over sabi die
And when you catch me I go still dey deny, ouuwii
If na cheat wey you sef sabi cheat
Me I dey cheat 'til I go dey rub you shit
And like a DJ I put am on repeat, ouuwii
[Verse 2]
Why so hard for us to keep it one hundred
I go dey miss you but I say' comot'
The thing go dey vex me when you dey comot here
If no be all these issues you for no dare
Laba laba, gaba gaba
Carry all your problems burugawa
Me I want to slide, I dey surubaba
Bring another kele, I don kpurunaba
[Refrain]
My baby wan dey change am for me (No Wam)
E be like like werey dey the body (No wam)
She free me go dey date my colleague (No wam)
Still dey ask me wey the money (No wam)
[Pre-Chorus]
Who you dey think say you dey fool?
Dey think say you dey do?
Abi you think say I be ewu