Video de: Oh My Home Lyrics Ajebo Hustlers » Soul Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Oh My Home 2025 Ajebo Hustlers » Soul y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Oh My Home Lyrics Ajebo Hustlers » Soul

Ajebo Hustlers - Oh My Home Lyrics


[Intro]
Oh no no no no no no no

[Pre-Chorus]
Everybody looking for something to believe in
Oil price rise even with their by
You no sort course you go see your vc
You no get the job cause you no know the dg
Wayo

[Chorus]
Oh my home
No wayo o
Oh my home
No mago mago o
Oh my home
When shall I see my home I dey dream of
Oh my home
No wayo
Oh my home
No mago mago o
Oh my home
When shall I see my home I Dey dream of

[Post-Chorus]
See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Them cast and bind by fire oh
Fire oh
Fire oh
Fire oh
See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Waka waka waka sotey dem tire oh
Tire oh
Tire oh
Tire oh
[Verse 2]
Kpos
I Dey carry cutlass Any pit wey dem dig we must jump and pass
Shey na h you dey h wey make you sabi
Contact
If na hate you dey hate abobbi stop am fast
You wey dey Pali with my padi from back
No forget say chinos look like khaki from far
For basic amenities my people dey cast and
Bind
Who do us this thing the matter suppose cast
From time

[Pre-Chorus]
Everybody looking for something to believe in
Oil price rise even with their by
You no sort course you go see your vc
You no get the job cause you no know the dg
Wayo

[Chorus]
Oh my home
No wayo o
Oh my home
No mago mago o
Oh my home
When shall I see my home I dey dream of
Oh my home
No wayo
Oh my home
No mago mago o
Oh my home
When shall I see my home I Dey dream of
[Post-Chorus]
See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Them cast and bind by fire oh
Fire oh
Fire oh
Fire oh
See my people say dem don pray tire oh
See my people say dem don cry tire oh
Waka waka waka sotey dem tire oh
Tire oh
Tire oh
Tire oh

Oh My Home » Ajebo Hustlers Letras !!!
Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.