Video de: Dont Be A Baby Lyrics Adekunle Gold » R B Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Dont Be A Baby 2025 Adekunle Gold » R B y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Dont Be A Baby Lyrics Adekunle Gold » R B

Adekunle Gold - Dont Be A Baby Lyrics


Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah money, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby

No cannabis but mo jogor
Pon di replay, play my tune make we turn up
(Gaddem)
No go dey doubt like Thomas
I be the lead when I move you follow
Sho mo pe mo ni fe re o
I no dey see tele o (ooh)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody never, never, never worry me
Olopa limme limme wetin' I do
'cause I pull up in a Benz
Won ni o she Yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder, badder, badder (janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me, eh

Whine for your money don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy don't be a baby
Out in Miami don't be a baby

O jabo kofo
Ehn ehn o
Se jeje no rush
Ehn ehn o
Tempted to touch
Ehn ehn o
Shey I dey enter ya eye I go give you some
Yawa go burst
Ehn ehn o
Kelemute kelemute
Ehn ehn o
Yekeleba ye
Make you go check my record I no dey do wayo
Olopa limme limme wetin' I do
'cause I pull up in a Benz
Won ni o she Yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder badder (janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me

Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty diane don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby

Dont Be A Baby » Adekunle Gold Letras !!!

Videos de Adekunle Gold

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.