Video de: Pami Lyrics Adekunle Gold » R B Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Pami 2025 Adekunle Gold » R B y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Pami Lyrics Adekunle Gold » R B

Adekunle Gold - Pami Lyrics


[Intro: Wizkid]
Pami ehh
Pami wowuu oh

[Refrain: Wizkid]
Pami oh, pami oh
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm
Because me I no get time, pami oh hm hmm
Baby don’t kill my vibe, pami oh

[Verse 1: Wizkid]
Shey we go make am till the morning?
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (mo gbe o)
If you do am make we surfree now
Cos all my money I go give titi lai lai
A ma shaye oh (Mo gbe o, woowuwoh)
Ebelebe oh, (woowuwoh)
Say your love is so insane oh, (Woowuwoh)
Na only you wey fit tame o, this my head wey dey crase oh
Baby girl for you I mad all the time oh
Dem no fit quench our flame oh
I’m now free to let you know say
Say na you I want and I’m loving the things
That you dey make me do now
Go shawty, don’t treat me like a fool now, oh baby
Baby girl I don be you now, go shawty oh
Na me be one for you now
Say every morning, every night
Everyday, oh my baby
[Chorus: Wizkid]
Pami oh, pami, pami, pami
O fe pami oh, pami, pami oh, Pami
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami, pami oh

[Verse 2: Adekunle Gold]
Mesaynosayno
Somebody call the po-po, (po-po)
I want to report a murder case, (murder)
Somebody call the po-po on my baby oh
One man down on the love highway
(Oh no)
Kini ma shey oh, omo dudu fe pami oh
Look what you done to me
Look what you done to me oh why, oh why
Somebody call the po-po, (po-po)
This love e go make me commit oh
My baby, do me tender olomi oh

[Chorus: Wizkid, (Adekunle Gold)]
Pami oh, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami oh, pami oh, Pami
(AG baby is your baby)
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami, pami oh
[Verse 3: Omah Lay]
Melatoninoverdose
One shot, only I have to go
I get high when my life is slow
'Cause up there it just feels like home
Everywhere marama oh
No time to check calendar
No time, you can’t kill my vibe oh
You can’t kill my vibe oh

[Refrain: Wizkid]
Pami oh, pami oh
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh, hmm hmm
Because me I no get time, pami oh
Baby don’t kill my vibe, pami oh

[Outro: DJ TUNEZ]
DJ Tunez!

Pami » Adekunle Gold Letras !!!

Videos de Adekunle Gold

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.