Video de: 5 Star Lyrics Adekunle Gold » R B Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: 5 Star 2025 Adekunle Gold » R B y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: 5 Star Lyrics Adekunle Gold » R B

Adekunle Gold - 5 Star Lyrics


"5 Star" lyrics Adekunle Gold Lyrics "5 Star"

See I don't look like Wetin I don't see
I will never forget the 90s
Many nights I go dey beg for mercy
Sickle cell been show me crises
Thank you for the Journey, oh Lord, oh Lord
If I say my story o por, o por
Fire can't cool, I'm ever blazing
I roll deep with the almighty

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula

Money, na filter
Don't let them fool ya
Make your rabba
Stack your paper
Let them know when you pull up, pull up
Man down when I pull, up pull up
I'll be your liquor
Fuck the chaser
Bang, bang, bang, Undertaker
They scared when I pull up, pull up
Ya road man fear when I pull up, pull up
Kunle from Ikotun and I be repping
Shout out to Agege that city raised me
Ask my crew dem, dey love me, love me
Dem call me AG Baby
Our government no get time for ghetto
We only get love on manifesto
I pray for my people
Jah o, jah o, jah o

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula



5 Star » Adekunle Gold Letras !!!

Videos de Adekunle Gold

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.