Video de: Selah Lyrics Adekunle Gold » R B Fox.MusicaDe.Win

Bienvenidos a Fox.MusicaDe.Win Disfruta del Video de: Selah 2025 Adekunle Gold » R B y comparte musicas con los amigos, Musica Gratis 2025! Fox.MusicaDe.Win!.

Video de: Selah Lyrics Adekunle Gold » R B

Adekunle Gold - Selah Lyrics


[Verse 1]
She's a Gemini so
I'm letting go
Our stars no match
E don dey show
The more I look
The less I know
The lies you tell me otito
No badder queen of finesse than you

[Pre-Chorus]
I've never loved you less
Even though you bring me stress
I know it makes no sense
But leaving you na self defense
Heart wey I dey manage oh
Na hin you wan break o baby
You sef think am e no good e

[Chorus]
Selah, Selah
No disturb my peacе Nwata Miss
Selah, Selah
I no go cry for you impossible
Sеlah
[Verse 2]
Baby Clean your mouth with lysol
You still wan dey whine me like Dancehall
All your parole girl e don burst
(Eh o e don burst ye o)
See I don't believe what you say to me
If you tell me good morning girlie, I no say night

[Pre-Chorus]
I've never loved you less
Even though you bring me stress
I know it makes no sense
But leaving you na self defense
Heart wey I dey manage o
Na hin you wan break o baby
This girl you no try you no try o

[Chorus]
Selah, Selah
No disturb my peace Nwata Miss
Selah, Selah
I no go cry for you impossible
Selah

[Verse 3]
She wan take me to mama (Ewo)
But her mama be crazy too (Biko)
The things you do lady (E no good oh)
Do you believe in karma tho (Karma tho)
Everything will come back to you (Back to you)
Why did I ever love you oh oh oh oh oh oh
[Chorus]
Selah, Selah
Selah, Selah
I no go cry for you impossible
Selah

[Outro]
Selah
Selah
Oh Selah
Selah
Oh oh oh Selah

Selah » Adekunle Gold Letras !!!

Videos de Adekunle Gold

Esta web no aloja ningun archivo mp3©Fox.MusicaDe.Win 2025 Colombia - Chile - Argentina - Mexico. All Rights Reserved.

Musica Online, Escuchar musica online , Musica En Linea, Musica en linea gratis, Escuchar Musica Gratis, Musica Online 2025, Escuchar Musica

Musica 2025, Musica 2025 Online, Escuchar Musica Gratis 2025, Musica 2025 Gratis, Escuchas, Musica de Moda.